Burna Boy – “Anybody” [Lyrics]

    Burna Boy – “Anybody” [Lyrics] 1

    Burna Boy – “Anybody Lyrics


    [Intro]

    Ahh, ahh
    Gbese!
    Ahh, ahh

    [Verse 1]
    I don’ charge my energy, I no get time for no enemy
    Tori pe won le tomi
    Nothing wey person never see
    Omo nothing wey person never see
    Forget, I say fashi

    [Bridge]
    Very soon expecting
    Je kawon padi eh jen be
    I dey kaku dey gbese
    Jejeli jeje jeje
    I been dey answer them yes sir
    Now na me dem dey answer yes sir
    Respect is reciprocal
    Even though unuh know say I special

    [Chorus]
    Anybody!, wey no want to soji
    Anybody!, wey no dey carry body
    Nack am something, ahh
    Nack am something
    To ba ta fele, fele
    Nack am something

    YOU MAY ALSO LIKE  Report: Kanye West’s Yeezy Gap collection “on track” to debut in June

    [Verse 2]
    You wan chop but you never work
    Shey na because me sef I never talk
    I look you dey laugh you gan gan gan gan gan gan
    I sha know say the time go come
    Omo, I know say the time go come
    When you no go fit learn no more

    Omo omo
    Life na turn by turn
    Whether you like or not
    To ba ginger me
    Egbeskele go cause, oya ki gba je k’won gbo

    [Chorus]
    Anybody!, wey no want to soji
    Anybody!, wey no dey carry body
    Nack am something, ahh
    Nack am something
    To ba ta fele, fele
    Nack am something

    YOU MAY ALSO LIKE  Kehlani and T-Pain share new song “I Like Dat”

    [Bridge]
    Very soon expecting
    Je kawon padi eh jen be
    I dey kaku dey gbese
    Jejeli jeje jeje
    I been dey answer them yes sir
    Now na me dem dey answer yes sir
    Respect is reciprocal
    Even though unuh know say I special

    [Chorus]
    Anybody!, wey no want to soji
    Anybody!, wey no dey carry body
    Nack am something, ahh
    Nack am something
    To ba ta fele, fele
    Nack am something

    [Outro]
    Gbese
    Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
    Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
    Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
    Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won